achieve – Naija verb conjugation

Naija verb forms of achieve

Present

All personsachieve

Past

achieve

Verbs conjugated like achieve

settle, season, search, select, reorientate, snatch, screen, school, misbehave, smooth, siddon, determine, benefit, believe, complain, complete, upgrade, experience, worship, balance, etc. (List truncated at 20 verbs)

Etymology

Sample Sentences

  • as in you gats bring yourself down to achieve wetin you want I mean, you have to be humble to get what you want. (Miscellaneous sources)
  • and we win we achieve no matter di circumstance wey we see oursef And we won, we achieved something, no matter the circumstances in which we found ourselves. (Miscellaneous sources)
  • dat ting wey you get in mind insurance fit even make you achieve am wheda you dey around abi you no dey around Insurance can help you get what you have in mind, whether you are around or not. (Miscellaneous sources)
  • insurance go help you achieve dat one Insurance will help you achieve that. (Miscellaneous sources)
  • na until we understand dese little little tings dem say na small small na im we fit join body togeder take achieve wetin we dey find Until we understand all these little things, that when we get connected in little ways, we eventually achieve what we find. (Miscellaneous sources)
  • and you fit get all di respect wey you feel sey you deserve achieve anyting wey you wan achieve while still maintain your respect yoursef as a woman still dey live in And you can get all the respect you think you deserve, achieve anything you want to [...] (Miscellaneous sources)
  • and you fit get all di respect wey you feel sey you deserve achieve anyting wey you wan achieve while still maintain your respect yoursef as a woman still dey live in And you can get all the respect you think you deserve, achieve anything you want to achieve while you still retain your [...] (Miscellaneous sources)
  • so my Christian life make me believe sey noting dey impossible for me to achieve So, my Christian life makes me believe that nothing is impossible for me to achieve. (Miscellaneous sources)

Cognates

-