so as I travel now I begin hehe I begin interview one two three people So, as I travelled, I started uh... I started to interview one, two, three people.(Miscellaneous sources)
if you no get brain you go begin get am shaperly If you're not smart, you'll get smart quick.(Miscellaneous sources)
and dem go dey talk sey change begins wit begins with you and me And they'll be saying "change begins with you and me."(Miscellaneous sources)
dem say charity begins for house They say charity begins at home.(Miscellaneous sources)
my charity don begin for house since wey dem born me My charity has begun at home since I was born.(Miscellaneous sources)
so we con begin go So, we got going.(Miscellaneous sources)
we wait for bus mtschew like about thirty minutes before we con see bus we con begin go home We waited for the bus mstchew, for about thirty minutes before we saw one, then we started heading home.(Miscellaneous sources)
de con reach anoda bustop con begin do di tin They got to another bus stop, then they started doing this thing.(Miscellaneous sources)
now I begin save Then I started to save.(Miscellaneous sources)
naim I begin dey do small small lesson dey put money togeda That's how I started teaching them at home and saving some money.(Miscellaneous sources)
so before di festival everybody go begin prepare So, before the festival, everybody will start to cook.(Miscellaneous sources)
any house any compound wey de reach like dis eh de go begin dey knock Any house, any compound which they get to like this uh... they will start knocking.(Miscellaneous sources)
if de get gate de go begin dey knock di gate If there is a gate, they will start knocking on the gate.(Miscellaneous sources)
de go come inside begin sprinkle di water di leaf They will come inside, start sprinkling the water from the leaf.(Miscellaneous sources)
so everybody go con begin kill deir goat So, everybody will start slaughtering their goats.(Miscellaneous sources)