be – Naija verb conjugation

Naija verb forms of be

Present

All personsam
Sg.3is

Past

was

Verbs conjugated like be

be,

Etymology

Sample Sentences

  • which day be Kwali market What day is Kwali Market? (Miscellaneous sources)
  • wetin be all dese tings What is all this? (Miscellaneous sources)
  • because dis tin no be no be no be handwork Because this isn't skilled labor. (Miscellaneous sources)
  • na so e be That's how it is. (Miscellaneous sources)
  • dat it is e e e no dey our culture It is... it... it... it's not in our culture. (Miscellaneous sources)
  • so na so di matter be o So that's how it is. (Miscellaneous sources)
  • I say which one be car AC I said, "what is car AC?" (Miscellaneous sources)
  • because me na technical man I be Because me, I am a technical person. (Miscellaneous sources)
  • no be no be dem no be no be our fault no be our fault Isn't it... aren't they... isn't it... isn't it our fault? Isn't it our fault? (Miscellaneous sources)
  • na so Naija be for you o That's how Nigeria is for us. (Miscellaneous sources)
  • na na so di thing be but but before make I tell you That is how it is, but... be... but... but let me tell you. (Miscellaneous sources)
  • na Naija matter be dat abeg That is a Nigerian issue, please! (Miscellaneous sources)
  • but any which way sha we all of us di ting be sey Nigerians na hard workers we be But anyhow, any which way we... all of us... the thing is, Nigerians, we are hardworkers. (Miscellaneous sources)
  • e go be like sey na foreigner I be It's like I'm a foreigner. (Miscellaneous sources)
  • so na just wetin I just dey beg government meh dem try do be dat So, that's what I'm just begging the government to try to do. (Miscellaneous sources)

Cognates

-