become – Naija verb conjugation

Naija verb forms of become

Present

Sg.3becomes

Past

become

Verbs conjugated like become

begin, owe, say, depend, abound, become, mean, come, stop,

Etymology

Sample Sentences

  • dis tin no be di tin wey person go carry become human being for life o This isn't what you do if you wanna get somewhere in life. (Miscellaneous sources)
  • at least meh me too become man of myself as you kuma become man of youself dey feed your own family At least, I should also be independent like you, who's feeding your own family. (Miscellaneous sources)
  • upon sey I dey go site to site me I tink sey mehn na when you just learn dis our work you go don become millionaire Even as I was going to different sites, I thought that, man, as soon as you finished learning the job, you'd be a millionaire. (Miscellaneous sources)
  • hence man don God don create man become man we get a lot of tins to face we get a lot of cross to carry So when man... when God created huma-, man... as men, we have a lot of things to face. We have a heavy cross to bear. (Miscellaneous sources)
  • to di extend sef na me just become engineer for di site dey supervise di building To the extent again that I've just become become the site engineer, supervising the building. (Miscellaneous sources)
  • dis life to become man e no dey easy In this life, becoming a man isn't easy. (Miscellaneous sources)
  • and dose children de don already become adult Those children however, had already become adults. (Miscellaneous sources)
  • okay me I become doctor you you become lawyer dis person become engineer who be di person wey train us Okay, me I become a doctor, you, you become a lawyer, this person becomes an engineer, who is [...] (Miscellaneous sources)
  • okay me I become doctor you you become lawyer dis person become engineer who be di person wey train us Okay, me I become a doctor, you, you become a lawyer, this person becomes an engineer, who is the person who trained us? (Miscellaneous sources)
  • eh you don become my customer today o Uh... you've become my customer today. (Miscellaneous sources)
  • so as people don dey become Christian now so di festival no dey carry like dat again So as people are becoming Christians now, the festival doesn't carry as much weight as before. (Miscellaneous sources)
  • madam madam go soon start to become your name Madam, Madam will soon become your name. (Miscellaneous sources)
  • na so dat story of dat boy con take become eh story wey de dey talk till today for dat village how Alaska Pepper take save dem That was how, that story of that boy became uh... a story they are still telling today in that vilage, of how [...] (Miscellaneous sources)
  • make you take know sey di kind people wey you talk sey mtschew dis person no good today tomorrow e fit become di kind person wey e go wey good good ting go dey follow You should know that the kind of people you say are no good today, tomorrow, they could become the kind of person who, they would... who [...] (Miscellaneous sources)
  • sebi na person dey employ person make im too con become better person for life but when person wey you con employ con kill you nkor wetin we go do It's not true that you employ a person so that they can become someone in life, but when the one you [...] (Miscellaneous sources)

Cognates

-